I don dey commit crimep pDue to unemployment killings everyday where we dey go sef OAU boys wey dem carry just coz dem

0:00
0:00
I don dey commit crimep
pDue to unemployment 
killings everyday where we dey go sef
OAU boys wey dem carry just coz dem

I don dey commit crimep pDue to unemployment killings everyday where we dey go sef OAU boys wey dem carry just coz dem deh study Africa Giants don turn Africa smallest Man gats to hustle, hustle for the life Everyday fight go dey no harmony Many things don sup and no testimony man gat to chop hustle for the life youths don dey bomb due to unemployment Govt dey promise employment but they never fulfil Leave me make I talk man got to chop hustle for life mama got to chop pressure from papa why I no go hustle why I no go bomb when employment no dey my hustle go pay make i Just dey pray govt must change we need a change we need a change we need a change Fact no be cap leadership dey our hand just to corporate citizens don dey collect bribe I no blame them ma country hard E dey make man sad

1 Comments

Leave a comment

Author
3 years ago

See track description

User avatar
101
Total plays
11
Followers
6
Following

You may also like