Hustle

116 Plays

10 months ago

one letter to my love one be like say you dey fuck all those talk no dey enter abeg make you lock up I message you yesterday  seems you don't want to answer wetin com dey do you abi you don carry cancer I no you no get manners I'm still on the chase tell when I go still catch am the distraction is real but no be wetin I dey feel I just got a call from mama complaining about her kneels I it's never funny cos I always pay the bills . I'm feeling right just keep me inside so take a picture cos I'm feeling it right  the feeling is kind life na step by step challenges na e go give you sense hustle hustle make your no be like noise so hustle hustle na money dey give joy hustle hustle na money dey give me joy can never be an houseboy she be yours alone but I think she cheats on you no go think am too much cos I think it's even two you dey trust her fine face with the heart of a monster I'm even scared of her she  behaves like a gangster I think I have to stop here cos my lips don dey tear no be like say I dey fear you na my guy just dey Yan wetin I hear I think this is not funny cos it's getting out of hand bro hold your buns well abeg no let am fall for sand the street  is very rough but I no we go withstand Jesus dey our back  we no dey fear dem again this life na come and go na wetin dem don bargain many things eyes don see but we still dey for the game this hustle is  real no be play we dey play God abeg make you no shame us na the prayer we dey pray life na step by step challenges na e go give you sense hustle hustle make your no be like noise so hustle hustle na money dey give joy hustle hustle

21 Comments

Leave a comment

10 months ago

Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

Keep doing your thing Bars: Can improve 👏 Delivery: Can improve 👏 Impression: Can improve 👏

You may also like