kida wonder
0:00
0:00
Yes So many things wey dey bother man Oya make I clear you brother man Listen Now tell me who is kida wonder abeg he's just a local rapper Tryna get into the market like those boys for inside yaba What if no one gets to know me if I am not discovered Oga magu where the funds wey ona recover For our eyes like this our government dey play us We don suppose to blow na just money dey delay us Dem dey lick our resources like say na peppermint Oga come and give account na once my paddy faint Let's talk about Efcc and Police brutality Once you get car no be clean money that's their only mentality
You may also like

Leave a comment
See track description ↑
What's up @davidanointing, Thanks for the sharing 'kida wonder', here's our two cents on uploading tracks to Rap Fame! 💥 1. Try trimming your audio clips in the Studio to remove unwanted sounds! 2. Rap music is about the whole package! 📦 Be sure to show off all the skills that make you great! 3. Try mixing up different light studio effects on your vocals to give your track the perfect sound every time. 🎤 4. Use denoise on your vocal to reduce the background noise on your track! 5. Try entering one of our weekly contests for the chance at winning the $500 grand prize! 🥇 We hope to hear some more from you in the future, we would love to hear how you take our advice on board! 💪 All the best, The Rap Fame Team 😎
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯