oluwa
Oluwa ur grace dey follow me *#Edey follow me ---edey follow me If no be u , dis people for don kpai ,me kpai me , with u baba me no see dem Only ma husle dey ma head (#)Verse rap *)(#)Verse rap *) ×4 niggas dey bom # com×3 chukwuabiama make dis money com , Normal normal wentin mother go chop i no fit dull, babi thst thin wey u go need me no go dull, mani carri gun , boys dey work Dem demm ball , thst pussy boys dey fuck Okk ok broke boy , u no smart , u still com get bad mouth , u can't fuck , that shit , all of una, fuck thst bicth una still talk , that maketh u not a guy, chop and clean ur mouth bro , , thst ur turn marley , no be ma own (CHOROUS ) Oluwa ur grace dey follow me *#Edey follow me ---edey follow me If no be u , dis people for don kpai ,me kpai me , with u baba me no see dem Only ma husle dey ma head (#)Verse rap *) Back to back, boys dey work oluwa na u talk say u shall bless man with their hand work ,, baba wentin sup , make dis drop , on u God i put ma trust , street , no love no joi , now no peace , para oo dey for house , ooo ,,no body holy sometimes I know I do shit farherr please forgiven, Life na 50/50 Bella ifit be like dice, survival na must omo I no fit die , we don't border how hard dem ma try hard , dem ma broke cus they can't cope , pass me d bottle bgive d liter me and baby girI we wan litre up d igboo ,
You may also like

Leave a comment
See track description ↑