jojo
sapa told me Joshuajosh hustle but i never lession clap for proviety proviety was the player then I was the keeper my ear don full I no fit ber again sreet belike session film na everyday sapa dey act everyday I dey shoot I can't continue course this country belike pig e no dey balf am facing throw alout course lizzerd make no get tail na God go help am fight wor on God Nigeria belike walls of Jericho Never mind my fillings when I was talking she thought I was a pastor I was preching goat make say he no go lesson go go end him self for pot if you no my standing shot up Na as goat stand for market dem dey Price for the Matter is like am lost i only spend time with my money If only Adam was spending time with Eve, Snake for no get chance turn bestie Perry say Joshuajosh you dey sweet Na wetin dey sweet for goat mouth, Na im dey kill am. I just tun up to be the best but haters still want to see me rest then be ant I be lion you no fit do me any ham I no say the hustle belike hunting game I just dey with my ak 47 I no that am going to shoot gun to the kingdom come my people beging talk trash about me Joshuajosh is making cash na me be heart you be my love .I mean money na my friend all I do with na just the money fuck glory and some others girls make use my name prich mosquito go counting dey fly she go stop if you clap for am
You may also like

Leave a comment
See track description ↑