inside life
0:00
0:00
I'm living alright now I'm living in my house I'm chilling in my houz how about you my guy I tell you say this life no hard you take am too persona remember say one day you go die eveybody go die na why everytime wey I dey remenber die I no like to they do anyhow well I talk my own now thank God 4 life
You may also like

Leave a comment
See track description ↑