girl are bad
girls are bad girls are bad if you give them chance them go break your heart girls are bad girls are bad if you give them chance them go fuck your mind i say... girls are bad girls are bad girls are bad ahhh girl are baby.... VERSE 1 girls are bad if you don't give them what they want if you give them what they want they will treat you as they like anytime wey them see your friends e go do them like say make them nark if you buy them all this world them go still say you no try this thing dey make me dey vex like a dog wey just dey bark girls go do you bad things na still them go dey cry i don beg beg soothe omo i don try this your wahala too much i no scarce i no cost i don go find trouble na me dey find girl wey porch see me now i don broke shinshin no dey inside my pose i dey denge i dey poss them dey hail me as a boss oju mi ti ja nisin this girl don turn me into a ghost rip to all the guys soul wey dey keep their girl on the low if you do them so softly dem go talk say you too slow if you give them wide hard them go talk say you wan kill us everything all na sin oh lord please forgive us all this girls don cause commotion na everywhere them just dey bust girls go help you get work them go talk say na my man if you do slight mistake lasan them go talk say oga sack am them go help you solve issue na them go still dissolve am this life no balance God when you go help us solve am i dey pity all my guys if you no get work you no go chop if you dey go for interview if you no get breast you no go top if you like get first class na that boosty go get the top na third class class that lady dey but na you go still carry last my guy please no feed up no relent just dey send prayer to the Jah na only him fit raise your hand that's why i dey pray to the Lord please save me from the girls because them fit kill us all girls are bad girls are bad if you give them chance them ho break your heart girls are bad girls are bad if you give them chance them for fuck your mind i say... girls are bad girls are bad girls are bad ahhh girl are baby....
You may also like

Leave a comment
See track description ↑
Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
I feel u Bars: Can improve 👏 Delivery: On point 🎯 Impression: Nice 🌟