DISCO

167 Plays

08 Sep 2021

this no b disco no de dance ajasko for d street now boys dn de park oO em de knack anyhow akpako see d mata now de make boys mental even if na craze diz one no b rental say men dem cutting boys hair naa haba why na d only tin we fit grow 4 diz bad economy de still de corner me if i hala why na em go show me kala or em put am kpo kpo for ma body na gala b d only tin wey go save me diz on black aint smiling shid to d E to F and d CC una no fit C me diz is just a shout out shout 2 ma baby i knw i de ur radar even wen nobody dial ma line u help me climb d ladder back den na bladder i de play 4 d street is all about cheda now even in ma orchard na moni grow i no be Richard by mistake am rich and ma currencies are hard BOY-RaNx💯💯🪓

8 Comments

Leave a comment

3 years ago

Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

3 years ago

Here are my scores: Bars: 9/10 Delivery: 9/10 Impression: 9/10 Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

3 years ago

🕺🏽🕺🏽🕺🏽🕺🏽🕺🏽 Bars: 8/10 Delivery: 9/10 Impression: 9/10 Bars: Great 🎉 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

You may also like