Breakfast 😉
0:00
0:00
I gave up on love sometimes ago I don’t wanna love some says na ego You can say whatever you want Think whatever you want Yarn Wetin your mind tells you Bla bla bla bla bla na me know Wetin Dey pepper me underneath Breakfast no be una mate You think say na joke Eni to ni gbogbo wa la ma je breakfast We think say na joke..... Please be nice .... this is my first trial🥲
You may also like

Leave a comment
See track description ↑