ginger me

104 Plays

28 Aug 2021

I dey fire dey go I no fit stop for nothing I go rap till I kpeme till the flesh go rotten All my guys go make am we no go die for nothing The broke days shall be long forgotten And we go dey alright my time dey come I dey do fasting now my Ramadan dey come All the people wey say Una no dey feel the boy Una go feel the breeze my harmattan dey come Nah Oluwa dey Ginger me I fit stop Even if fall two seconds I go sit up You no fit reach success if you skip work So I dey double my hustle no time for cheap talk My mind dey the bar I'm heading to the top and I know say the journey far But as oluwa gat me I no go fall.

1 Comments

Leave a comment

You may also like