END SAS
end sas end sas we no go gree until dey fall end sas end sas we no go flee na e dey sup end sas end sas waiten e see na we dey kill end sas end sas we no go stop until dey talk end sas end sas dey no dey see na dem dey robb end sas end sas u no dey see we no get joy end sas end sas we no go stop until we chop end sas end sas we no get choice we no dey rush leaders of tommorow we no dey carry last make we grow make we no give up the fight 👊 u self u know say we no dey ever lack but sas dey don reach their height make we laff leader no dey talk obeni gimmi chance u no see we don dey vex we no dey communicate even solider don dey protest don dey from parade if i vex now and i swear i go throw greenade speaking of greenade wat about the boys brigades u no dey see they don dey weak we no dey formulate u don see now all off us we gather courage sas make i tell una go soon get ur package
You may also like

Leave a comment
See track description ↑
good job