Ndah Samson Ali
Ndah Samson Ali

P.h you no fit

P.h you no fit

57 Plays

06 May 2020

I fit travel like bugs bunny 2 bonny camp all because of carrot/ Dis days self the way i dey freestyle u go call me parrot/ I dey rap 4 smal-age middle-age and Old-age/ You self go wonder wether i don be hip-hop slave/ when i spit 4 mic u go experience atmosphere of miracle/ I no be Pastor Chris pikin but i know my pinnacle/ Make i tell u small boy i dey bring Drama pass wale adenuga/ You no go fit understand am like listening to Konga/ Dis emcees no fit score me I dey defend them like Taribo West/ I love rap but i no wan be college dropout like kanye west/ Go ask your crew me myself bad pass satan plus lucifer/ when i rap i go make u and your family suffer/ You wan battle me i dey 4-1(Forwarned) u like Manchester United to Enyimba/ Infant like u, u just dey remind me of that animal Simba/ Why be say this fake emcees no fit smile like Arsene wenger/ Dem dey vex cause i dey dribble them like say i be Odenwinge/ Vex or no vex monkey don get long tail/ My lyrical ability dey bam, no be today, e don tail/ For obodo oyinbo tongue, or na for my mama tongue/ This pass reason why me go rule long, hail king kong/ Wack the wacks like say them be isi-ewu/ Tack them back like say them be tear-tear wool/ Levez-vous better people, make naija spits spill/ This one na the new show, na the poster's will/ This go kill, if my heavy talk land your head like hammer/ You no go know when you go dey talk Chinese, even them grammar/ Sync no be easy meat, you no go like me with amala (fOOD)/ The infections I cause wowo pass malaria, no even think of Amalar (Drug)/ I dey flow wella, maybe because i come from Fountain of Knowledge/ I beg give me the mic, I go serve wetin go make them (re-)enter college/ Me dey vex, I dey spit am for my anger, like say una no be my brother/ See me, see palaver, wetin concern baruf with origo if no be Alaba (Int'l market)/ I beg call father him name Ali Sanaka. mailmalc dey represent the true hiphop dynasty/ ma line pass this- wackos wey dey rhyme nasty(any how)/ i fore warn u - so excuse no go dey when ma flows dey burn you/ even after masturbating you still nor go "Cum " through/ if this na premeirship,most mc's here dey face relegation / so when i split bars i dey put their wack heads for detention/ i dey lyrically able to cripple my foes to disable them / most of em nor dey man enough even if they resemble men/ alexpissu know say when i buzz all rappers go sink - ask old sync / i go give em pills then i go spray 'em wit raid 'cause they stink/ no need for too much english - since PIDGIN na the In-thing/ Bleep maggi seasonin, i dey spice up rap threads for a reason / listen- i finish this lines within very very few minutes-big grin/ na simply naija style so i get to colour this one wit real-green/

3 Comments

Leave a comment

4 years ago

goodshit fam✊peeep my neew up yo👌🔥😤🙏

4 years ago

pls checkout my battle

You may also like