suffer
0:00
0:00
We hearing gunshots on a daily Students are scampering for safety Oluwa dey defend us like Eric Bailey Cult clash na tradition wey dem dy do yearly On a sunny day bellets dey sound like thunder No justice will be taken if your murdered 🔫 shots 2 seconds ma down No peace dey d street even for down town The only safe place now na inside grave But nowadays even dead body dey lack space We dey smile no mean say we no dey feel pain Living like your gonna die that very day People cring out dem still dey find change
You may also like

Leave a comment
See track description ↑