freestyle , 30sec.. if you want to battle hit me up

0:00
0:00
freestyle , 30sec.. if you want to battle hit me up

I don tey for the game see my old man beards give them alomo bitters make them kill their thirst olosho full ground bros leave smallie skirt before men use broken bottle come piece your head oh my goosh!! Wetin dey sup for here bottles full ground abeg who tear the benz

1 Comments

Leave a comment

Author
7 years ago

See track description

User avatar
113
Total plays
59
Followers
41
Following

You may also like