Pains are wound
0:00
0:00
Pains are wound - I still de call you blood - you wan Dey see me fall - But am still standing strong - Put me along - Oya wetin be the log - U dey see me wrong - Okay with I do - You still dey shout hustle - But na you go Dey shuffle - Hw you want make I take bobble - Instead na to dey struggle - I still leave my hope on God - Cause I know very soon I go bobble - Follow for the lane - Wey dey stake on bundle - Na time e go take everything go turn good - Na keep seeking even from my childhood In the shadows where the doubts creep, I hear the silence,
You may also like

Leave a comment