for inside this country we no dey safe
for inside this country we no dey safe naso dem kidnap people for oyorState president nor even dey look una face he own na to borrow money every day wetin he dey use am do nobody know abi he dey use am take brinr people anyways if cha if una vote tinubu for the next election una go too cry insecurity full my country bad roads And bo light even Bandit full everywhere they dey kidnap him seff no care me sefff na trailer i go buy because me sefff never ready to die my 5k sub seff no dey last again even light seff don dey sketch i dey advice u mr president do was need full and what is right but my decision still remains the same 2027 no vote tinubu 2027 no vote tinubu 2027 no vote tinubu if not una go cry wetin no good
You may also like

Leave a comment
See track description ↑