Sunshine

0:00
0:00
 Sunshine

probably take a bullet if i had to feelings never changed from the first day i met you see how baby fine baby shine and she set too ill be your technician shea you know i get tools yeah even shoot a gun if i had too take you a cleen shot and i post it on my status tell da madafuker make he no ever come around you don't need no one baby cos you know i gat you something came alive when i looked into your eyes love wea sweet like poly wea de make me de high the kele wea no stress me no wan ever see me dey cry you go be my girl till the very day i kpai carry you go Dubai point am i go buy make i carry you go see my parents cos time don de fly i no fit come de mess arroud with bitches and their lie dem no sabi wet, them go suck you dry chorus: ooh wii baby you are my sunshine trully temperature be rissing fully na only my girl fit cool me cool me ooh wii.

5 Comments

Leave a comment

Author
7 months ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

Champion 🏆 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

7 months ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

User avatar
526
Total plays
13
Followers
7
Following

You may also like