above 💯
nothing wey you talk wey i nor fit do i carry my cross above i nor be eagle i met a lovely girl that na dream come true forget all this talk me i still miss you oh baby wait oo you know say i nor dey boost oo you know my love is real oo abeg nor do like this oo nor be joke oo the smile anger na real oo you know true love exist oo and i go prove am to you nothing wey you talk wey i nor fit do i carry my cross above i nor be eagle i met a lovely girl that na dream come true forget all this talk me i still miss you so i say i follow you enter ghana i promise I nor go cast am i swr i not go cause you wahala so i say i love you pass all those boys oo i nor go leave for any girl oo na you i give my heart oo so i say i will give you devotion give you attention and show you my intention yeah no space for troubles some space for dramas me and u we are partners right it looks complicated not validated i hate that feeling yeah some times i get most times i don't that's the reason it's fair nothing wey you talk wey i nor fit do i carry my cross above i nor be eagle i met a lovely girl that na dream come true forget all this talk me i still miss you oh baby wait oo you know say i nor dey boost oo you know my love is real oo abeg nor do like this oo nor be joke oo the smile anger na real oo you know true love exist oo and i go prove am to you
You may also like

Leave a comment