Why By Rektor

0:00
0:00
Why By Rektor

Na only sabi Then i call all my paddi make them come make we party Come with ibebe idi Me i call all my guys Pull up with the price Make we go flex Nothing to dey fear Lodge hotel Pelu omo tho fair Mo Fun loyun, Omo tu bere tfare Ko ti ja Otomo, When she no see her period Awami, She go fine me reach quilux But yo file wo nu hulux Oma bere, Oma pariwo Jesus Why oh why be say many guys dey do me bad oh Why be say una just like to dey play me wayo Una jusy play with m feelings and leave me like that verse 2 1 2 chase all my goals 3 4 Catch E my goals 5 6 If i catch he my goal, I Buy everything i deserve on my own 7 8 Run to my mama, My mama go pray for me dada 9 10 i come to you, Nd i apologize for everything i did to you so kolowa bie baby sho shin binu ni bayi Sorry for running away back then Tori ko si owo mo shey japa back then But i see u with kunle Y Legbe ibi kan ni

2 Comments

Leave a comment

Author
1 year ago

Strong Bars 💪

User avatar
85
Total plays
14
Followers
21
Following

You may also like