GELABUzZ & KEEP3R __ Grace UPon Grace
#coping #God_dey #grace_to_conquer #9gerian_representative #spectacularGz #pidgin_english #moderator_en #dextah Salute to KeeP3r VEVO The blessings got me on the ground solid with my stand matter of time the whole lot gonna be grand e small now, later na wetin all of una go dey see am dey call am advanced for now steady steps I'm taking gradually taking me to the top without jealousy or any fakings the real me dealing with the uglies in my life journey i keep on studying the vim taking me to a level heaven got the next phase dislodging all these systematic devils e no easy for my side...my guy e obvious say we dey struggle to rise and shine walahi the picture never clear yet but we still dey dare....the dare say we go still make am no need to fake am for the road no far again, i go trek am cuz na baba God dey get me going on no be say i sabi i dey try...i dey work on my grind dey burst my ass all around the fxxking clock when God finally talk, e don be u go see as things dey connect, begin to click tears turning to smile, man hit big na time to fly, man got wings money money wise my circle rise grace upon grace God's style K3EP3R VEVO......
You may also like

Leave a comment

maybe someday we can collab
AFRICA STAND UP 💯
Keep it coming bro
This is amazing for real G Keep grinding I feel it! 🤜🤛 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Dope 🔥
CHILL 😎 VIBE Definitely A Vibe 🎭 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
perfect 💯 perfect 💯 perfect 💯 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯
RELAX 🥵 stay focused. u got a good talent. Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥
my name is dandelion
the life is hard track is me if music is the way. get in touch lapazz777@aol.com
With every line you're feasting on the beat! 🍽 Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥
G.O.A.T. 🐐
G.O.A.T. 🐐
G.O.A.T. 🐐
Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥
Saucy 🌶️
Saucy 🌶️
Saucy 🌶️
On Freeze 🥶
I'm feeling this ❤️