parker boi is active
0:00
0:00
baba miko ba owo oluwa funmi lowo abeg e logo mi no be when I see money I want to see mummy make I fit still dey holy if egbesi aye mi me I no fit leave mummy make e no be say na only me fi owo bukyn mi me I just need this money just to make my mama proud me I be my Mama's pride moje parker boi me I no dey form bad boy di olorun molabara fi owo bukun mi I go let all of una see the cool me gbo mi me I just wan see my homys parker boi oh parker lee x3. emo gba owo ki ja won riogbo du ri efe mi cause me I wan see my mummy make i fi still drop money
You may also like

Leave a comment