Omo logo
0:00
0:00
I go be who i say i wanna be I know say niggas go dey against me Slow down alobam, u no fit outrun run life Glory ahead, nwa oil dey my head Shey dem say i go useless I be their landlord, rude and ruthless Everyone got abilities, o nwe ro onye di fruitless Young and rich, nigga won pe mi ruthless The sky no be my limit Anything fit happen even for one minute As i dey like this, me know my limit One day i go shine, beta pin it Pain ma wetin gimme fitness If u no know, omo ya mi, wa witness My crown no go pass me 4 7 11 9 no position fit gass me Trouble maker, their gang say dem won fight me Emi ni omo logo, if God be for me, who won be against me
You may also like

Leave a comment