spitfireboy_

0:00
0:00
spitfireboy_

Middle fingers to my haters I ain't gat time am on go men.... My mind on da doh I no get time for olofofo men... When we talking money na who dey talk off sense, no time for nonsense every rubbish be disposed men.... Because nobody wey know me under the cold men... As I dey try to stand have nobody to hold men... Damn, An example of very broke men... Food no dey house wetin I dey put on na old wears... Hustle never pay as you reach house o boy no food... Now momsy is late if say popsy hold I for go school... See you no dey my shoes you no fit know what I dey go through... And if you come dey my shoes that kind of shoe fit be an old shoe... But am never quitting hustle nevertheless... I keep the struggles on not letting trouble scatter defense... To hell with old Roger call me old soldier with sense cos old soldier never dies while old Roger is dead... Water don pass garri when you see native doctor for church... Two things involved either e come confess or support the ministry bros ofcourse swag na finishing but na senator e wear for down come put Gucci on top... Take it or leave it these days every G gat be strong... I don't know how you see it o now there's no one to trust... The person wey you call your best friend fit sell you for dollz... If no be Judas wetin for concern bros j and the cross... Hear me say man ah say wetin man know ofcourse... Say man ah brutal and treats any man wey fuck up... Like ama doctor and ma goons no dey patient at all... Still on still our rely dey on God...

1 Comments

Leave a comment

Author
2 years ago

User avatar
2.8k
Total plays
158
Followers
298
Following

You may also like