Stay focused lyrics
Is your boy Xexalted I am destined to be lifted My brother anything wey you wan do for life Never look at the time My brother try to meet up Cuz when you try to give up Brother make you no fuck up Up the sky I don high hide your tie Dey my side No money no relation Cuz I get many condition Na God fit provide solution Man no fit delusion Many shege in the industry I no fit tell story I gonna vow for victory Beyond the mystery Give me the juice in your music Fanilla fantastic Please give me the magic And I promised to be romantic Many people try to find my wahala You no fit kill me ki ori ola That's what is making me lati she laalaa I shout out to Femi Otedola Eyan Ademola My brother anything wey you wan do for life Never look at the time Even if you try to check up the time My brother try to meet up Cuz when you try to give up Brother make you no fuck up Huh (3 Times) Gbe gucci sori bi eni ti ko mola And I say it once again Friend go ask you wetin you gain Out of many pains Mattias dey settle am from Ukraine Never look down on yourself Because when you have the money Many will come for honey Baby ask me it's Cumming ohh ohh ohh ohh ohh I salute Davido I salute Olamide Badoo Awon eyan ton mo owo lo Salisu yen pe I no no I no get Dem no no who you talk
You may also like

Leave a comment

Respect 🤜🤛
Bars: On point 🎯 Delivery: On point 🎯 Impression: On point 🎯