Vicky

0:00
0:00
Vicky

Sweet loving sweet loving yeah yeah Girl I need your loving Sweet touching sweet touching yeah yeah Girl I need your touching Love wey no get any burden yeah yeah Wey no get any burden Love wey dey gimme the peace I need yeah yeah Gyal wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Oh baby gyal come roll am hm roll am Baby gyal wine am hm wine am Me I wanna hold am hm hold am hold am Gimme your aza (aza) Baby make I load am ( load am ) Givenchy store tonight I say e go shutdown Hmm booty call booty call booty call How you get my number I no know I no know This your body o dey control me like voodoo Who be your father tell me o make I for know Come here baby girl you no get conscience Your body calm me down when I get upset See anytime you pass all my guys dey give me hand Cause baby girl you bad And you're not easy to get forget I say forget Other girls dem dey learn Gyal wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha ( baby girl baby girl ) Oh baby goal come wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha

1 Comments

Leave a comment

Author
2 years ago

User avatar
199
Total plays
20
Followers
1
Following

You may also like