Rhymaholic Wheels
Rhymaholic Wheels

Rhymaholic- Na only me my mama born

Rhymaholic- Na only me my mama born

92 Plays

17 days ago

NA ONLY ME MY MAMA BORN CHORUS Captain (slow down) Na only me my mama born I swear we no dey go thief We dey strife to rise my mama joy Na only me my mama born I get 3 children wey I wan rise up Captain, see wetin you want cause VERSE after 9 months I turn my mama gold for her na only me wey waka come Na these kind thing na em we fit avoid Like this Captain, some people no dey hear word Fear God because it's a bad world If you no fear God, what are we here for Only in The Lord our fear is gone If the bad luck comes you go involve It will give you proof like old invoice the sheep knows his shepherd with only his voice Na only for movie I no dey fear gun Life never get duplicate abobi wise up Captain pilot see as you make us pile lose we have taken plenty shits like say em pipe us as man must die, tight us CHORUS Na only me my mama born I get 3 kids wey I wan rise up Captain, see wetin you want cause From flying boat enter where I been no wan come Na only me my mama born I get 3 kids wey I wan rise up Captain, see wetin you want cause From flying boat enter where I been no wan come VERSE Try avoid wetin you fit avoid The next minute doesn't come back void Talking to the moon like junior Choi Jangalanta to junior pope From the start em no fit drive us My case dey police hand like rifles No be from this kind thing we dey derive joy Our paddy man na him don turn our rival Em delay us till the late's arrival Before you swim don't dread a river Trust nobody even a believer because when e go happen, you self no go believe am I don't listen to stuffs they bring to media I am so mean that I go no median check the must check the going that's how to live a life like a man from Norway CHORUS Na only me my mama born I get 3 kids wey I wan rise up Captain, see wetin you want cause From flying boat enter where I been no wan come Na only me my mama born I get 3 kids wey I wan rise up Captain, see wetin you want cause From flying boat enter where I been no wan come

12 Comments

Leave a comment

2 days ago

Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

2 days ago

Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

You may also like