Santiago

The money wey they say may we pack

Santiago
The money wey they say may we pack

168 Plays

8 months ago

The money wey they say may we pack I just de face pain bcuz of gain If I no make money Wetin I gain Cuz I’m getting used to the pain Shout out to all my OG s wey promise say my battery no go trip Oluwa go run am for u, u go dey on steady on drip 💧 Steady on drips on drips No man is bigger than the ship They just de feel my flow I believe young shall grow Mama always give me hope Pikin focus on your dream Surely one day you go blow All that matters to me na my pay check I no de carry person matter for head like keeper Peter Czech I just say may I check But the life them de live na fake

18 Comments

Leave a comment

5 months ago

Stay lit ⚡

GANG GANG 🤘 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

8 months ago

Saucy 🌶️ Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

You may also like