sapa
Sapa no be my thing o Sapa no be my thing o no if you no work e o you go chop oo if you no work you go chop x10 everyday I dey pray baba bless e my way oo Sapa lomu young duu sa kuro ni zeh nation ooo ori mi maje kin suffer awon olowo ni con ma pemi oo egbe mi egbe mi egbe mi oo industry egbe mi ooo obaraka family e pe mi ooo industry Egbe mi ooo orimi ma jen ri ya oo industry Egbe mi oo mam tell me say my boy hey' inu aye lo u wo oo I stay woke and stay strong oo nobody show love ooo yee won fi oju mi ri shege mi o pho to ri mo lo oluwa man must rise man must shine ✨ shebi everything na time ooo osu mi oo osu mi oo ajeh ah su mi oo ah nobody to run to ah no work in the city tiktok don turn to my friend oo Sam Larry don turn mumu December ti de tan oo ah ye and I never get e Doo osu mi oo osu mi oo ajeh ah su mi oo ah nobody to run to ah no work in the city tiktok don turn to my friend oo Sam Larry don turn mumu December ti de tan oo ah ye and I never get e Doo Sapa no be my thing o Sapa no be my thing o no if you no work e o you go chop oo if you no work you go chop x10 everyday I dey pray baba bless e my way oo everyday omo no sorrow
You may also like

Leave a comment