Don Gaazy
Don Gaazy

hustle hard

hustle hard

24 Plays

10 months ago

yh is ur boy promise khid see y'all dey dere u no dey chop u must hustle before u chop if u no hustle u go drop e be vybe I dey give man must hustle 247 hustle hard x4 e be street we dey chilling n grinding with money baby so honey I dey play like Rooney jah bless wanna hustle drippers dey on board and we go make am fear no man just dey hustle hustle hard x4 promise on da flow as far money dey haters dey hate me ah no dey see dem cuz I'm be John cena I be driving my Benz to streets mafia gengs dem see me me show dem things dem move dem tell me say where de girl dem dey x2 I tell'em say linkup where de girl dem dey x2 I tell'em say linkup Is ur boy promise every ghetto youth dem see dem like wata do on dem we grinding grr paww dasena yeleba WO San kan tom WO kan di balasuo sey ti bia woo tom ge di nayine bobini LA leaks de fabila ge LA ziele da zo dabiem tom ge di ma yan yelliya npusiya paa nzoduma LA ma neriba thank u fans straight to dem street vybz follow me on audiomack as Don Gaazy on tiktok as de_don_gaazy more vybz more lyf we live forever booooooom

1 Comments

Leave a comment

You may also like