money on my mind

0:00
0:00
money on my mind

it's your boy ty Dave roll your dice roll till the end make money make your call no be like noise the story of my life na I wan just Yan small my senior brother wife no wan gree pick my call them no believe in me them dey pray make I fall but God dey my side I no care wetin dem talk challenges go dey come but God dey our back we no dey fear dem wen then come we attack this voice no sweet sha na poverty make am crack just live the life you love no depend any person put your hope on them they will even make it worsen na true talk I dey talk I no fit hide wetin dey sup this one na destiny talk no be wetin man fit forge Money on my mind love I still can't find people on my mind things are getting bad roll your dice roll till the end make money make your call no be like noise this year we must to make am no matter the matter we no go fake am get behind Satan you looking so stressed out no matter the suffer we dey always bounce back roll your dice roll till the end make money make your call no be like noise this year i swear to God we must to make am no matter the matter we no go fake am

4 Comments

Leave a comment

Author
3 years ago

Bars: Dope ๐Ÿ”ฅ Delivery: Dope ๐Ÿ”ฅ Impression: Dope ๐Ÿ”ฅ

Bars: Perfect ๐Ÿ’ฏ Delivery: Perfect ๐Ÿ’ฏ Impression: Perfect ๐Ÿ’ฏ

3 years ago

Bars: Dope ๐Ÿ”ฅ Delivery: Dope ๐Ÿ”ฅ Impression: Dope ๐Ÿ”ฅ

User avatar
501
Total plays
40
Followers
11
Following

You may also like