☺️☺️☺️☺️☺️☺️
0:00
0:00
won ni omo ibo pelu chemist oraimo pelu lyrics alcohol pelu feelings won ni peller ti ni skuri i see some para for buncar, hold my lighter🔥for conner, put the MP for burner, shayo trips you remember. i say trust nobody real nigga dey scas dem give you buncar still con keep the lighter i no be those boys wey dey pop for club and nah one cartoon of noodles wey dey get for house i meet one beauty for road, permit it i can know your hood i say sapele nah my home, she said sapele nah for ghuns she said bruh can i talk what did you do for fun oh i buy weed, i molu my shit, my spark⚡on it, i no fet do bad i go sapele go pup my shit
You may also like

Leave a comment

🔥🔥🔥 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯