Divine Okoh
Divine Okoh

infinity

infinity

66 Plays

โ€ข

21 Sep 2022

baby come in with me (una) u na deal with me (una) with infinity (una) all of u they finish me (una) girl this your dignity (una) wey u dey cooling me (una) oh am gonna pray to thee (una) make thou dey keeping me (una) oh with infinity (una) make i just dey discipline (una) with my siblings (una) like my brotherhood (una) like my sisterhood (una) with a dignity (una) like a diligence (una) thou that dey keeping me (una) like my motherhood (una) like my fatherhood (una) oh still with infinity (una) with a godly (una) thou shall not stay with me (una) with insanity (una) oh without infinity (una) i dey pray to thee (una) with integrity (una) oh with infinity (una) with infinity (una)5times

9 Comments

Leave a comment

Bars: Dope ๐Ÿ”ฅ Delivery: Dope ๐Ÿ”ฅ Impression: Dope ๐Ÿ”ฅ

2 years ago

Bars: Dope ๐Ÿ”ฅ Delivery: Great ๐ŸŽ‰ Impression: Great ๐ŸŽ‰

2 years ago

Keep grinding Bars: Can improve ๐Ÿ‘ Delivery: Can improve ๐Ÿ‘ Impression: Can improve ๐Ÿ‘

You may also like