Kingsley Chidi
Kingsley Chidi

Ezégë ~city

Ezégë ~city

27 Plays

07 Sep 2022

i want go city everything one fifty all dis girls silly dem no de truly no one get pity but many de pretty and i de lucky sey i no de lonely when i walk slowly i see many cheating others de ceiling dey wan drive me crazy dat why i de lazy all my guys dem crazy and we no de stady bcuz we no get lady wey go call us baby say we de on low key we no get Ferrari with plenty currency starting up our legacy just wanna make money

1 Comments

Leave a comment

2 years ago

You may also like