GELABUZZ __ Ogìñidi
#SpectacularGz #DatIgboBoi #Reppin #PidginEnglishLines #BrosWeySabi #WeElevate #FineBoyz #Topperz #9gerianRepresenter🎤🔥 #Moderator_en #2022 that igbi boi with serious doingz guru with the illest touch..everything 'stewing' if the beans dey take time to dey cook ... come take my lyrics...spit it raw watch the meal fucking done go e burn..cuz my lyrics hot fire burn u up🔥...eff yer yeye talk no be real you dey represent... shift my guy, abeg go far far..take tooth brush clean yourself boi dont be annoying dust yourself boy...dope Gz i be employing dey ones wey sabi things...always siddon for back...they call them back seat boyz we sabi things tay tay we no dey shake money we spray spray we elevate keys to the city we hold..we never fold that blazin' igbo boy Oginidi Oginidi Oginidi from head to toes...brothers like me di piping hot we keep it coming, we gunning, we going up nwanne...i di hot e si ekwere..nm pya gi 2 by 2 e melo down oh oginidi nwanne...nna sha nu uzo e si e bu James bond eh...e na tu jo no be mouth...show me jor no be to enter social media dey form actor jor check the top onez na we dey run things spray money for fun yeah.. we dem big Boyz in every city🏙️ see my people..even in odd vecinity... see them coping we be hustling business minded to the core...we be topping cool prospects show yeah...(we investing) Odogwu dem ..we shine...we too much... no waste time..nwanne..how much you want? Oginidi Oginidi Oginidi
You may also like

Leave a comment

badest guy ever.... where you at in this Pic??
Oh yeah... keep blazing
for real bro oginidi your real men
definitely got a good vibe to it. you got the voice for this. and nicely placed ad libs🦾🦾
dope spit from fam bam ..where u been homie miss u dogg 😢 u are my brother and real 💯
BRO IS BK 💥💯💥💯💥💯🦾👐👐👐👐 KILLIN DA BEAT
good vibes good flow stay lit stay grinding 💪 Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥
Gelabuzz on deep levels 🐊
like this joint beat hott too
I hear 🙉👂🏾👂🏾 dat 🔥,🦾⚖️🎶✨work.
gela bruh your flow is so tight bro killing it bro
I checked in ✨✨✨✨
That was fantastic 🔥🔥👍
this slappin hard AF
sounds really good @gelabuzz
Get em mooving fam🔥🔥🔥🎶🎶🫡
THIS IS REALLY GOOD 👍👏👌🙌
🔥🔥🔥 support my new #markho👈🏼
🎼 Dope Music ✊🏾💯💪🏾💯