Gabriel Steve
Gabriel Steve

💸iko boyz💰

💸iko boyz💰

75 Plays

28 Jun 2022

melchy ogo is here, iko boys ehh, oja oja 247 lati reason ahead, if no b money matter, boya ko gba bayi, me and my guys dey day On God everyday for way forward, alah gbo owo ma de my nigga, cool down em, aye yi ole is very simple ikon to bashe loma gba no b lie if no b money talk boya ko te red abi ko call me back later, iko boyz go fit relates to this em many night lama pe bi sun no assurance taba ji atu ma ri nko je bad belly we no no wetin we do dem why dem no want make ham up you jah you no say only u b my only hope, no make me enemies laugh me ahh, make my niggaz no go shenk me

6 Comments

Leave a comment

Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

2 years ago

Bars: Nice 🌟 Delivery: On point 🎯 Impression: On point 🎯

2 years ago

Keep dropping that fire and never give up

You may also like