only you

381 Plays

30 May 2022

Emiliana na Burst my head No dey take ah man to play games Emiliana na Busrt mAh head no dey take ah man to play games The tin I do for you nobody else go fit do The way you dn dey moarn dey make ah man wan dey dig in some more The way you do ur eye up and down dey make ah man feel like super man Baby don't you stop now I like am I like am I like am See the way you dn do man Only you wey dey my mind Night till the morning time Only you ooh Ah niqqa man no be lover man but Dem call am shaba Ah niqqa man no be lover but Dem Call am shabba Ah niqqa no fit love any other. But Dem call am shaba Ah niqqa no fit love any other person. Except Pon myself oh

35 Comments

Leave a comment

Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

2 years ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

You may also like