badder

7 Plays

18 Jan 2022

yeah MyTi odiks you'll already know go out there goan and tell them na adim badder i don buy earpod nwanne ofozi charger where una dey see sucess cause rn ejim ladder if u wan como 4 my house me i go knack u dagger when i put on my flows hope you they feel the rhyme female rapper on God still in search 4 the dime adim ekwu oke okwu not dollars ,nwanne i no get time smally wey dey find money ,my guy oburo crime Nobody to help but will still dey hope on God i trek today ,no mean say i no go drive the ford na wetin pesin sure say em worth ka oga afford shout out to all my guys wey dey hail me from abroad you pushing me , believe that soon e go sure for me inyere others the pay na achozi mua 4 free Uwa bu nwa mgbe nta imara it okwa one two three Before e set ,one on one i be pedigree Baddest in the whole town fa na acho my face child of God ,if na ekwurum be the grace i no too like ife anazo azo biko nyemu d space i want to focus right now on what me i dey chase .... with this i hope u dey grab the flow one with God na sure be say em go blow life too short ,thats y for my side i take it slow nothing but the fame ,hmm just so you know

1 Comments

Leave a comment

2 years ago

You may also like