Rekiss lee

good vibes by Rekiss

Rekiss lee
good vibes by Rekiss

85 Plays

23 Jul 2021

hmmmm yeah hmmmm yeah is rekiss again one time for the people wey dey support me, wey dey stand by me and never lemme me two times for the people wey dey encourage me wey dey vibes me and never lemme three times for the people wey dey motivate me wey dey tell me say everything i do is gonna be for me four times for my family my friends my lovers those people can never lemme me (instrumental talk) five times for my haters ,make dem dey hate go let see who gonna carry pooo six times for my street guy for nigga wey i love but dey never love me back i dedicated this to those people wey know to those people wey dey always pray for me , i promise you i will never live you you've been always shown me good vibes and i love that fuck shit. ( instrumental talk)

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like