palava palava

54 Plays

22 Jul 2021

All my life is a mystery parent parted yet is gingerly I couldn't help it but I brake it on a low key Dj play me this song of victory I'm amazing and trickery 2Redeye believe in me definition of a sweet dream ain't leaving all my father's treasure I had all my pleasure and it makes me flenjo e jo mo n bo o tobaje torin ni, mio n fo 04 is the real hustler like Cassidy non of you to le tokular mo purpula like fresh demand popular demand my lyrics na jamz wey ey bam ee da n ni confirm ni that's my notice.... e de ti n fuck up watin, ki lon bami so o if no be money waka nibo la n lo? ..... abeg I careful of the company wey em gader dem self like saden i frienimy way no let us climb the ladder yet them dey eat from our surper then go suffer walahi baba fela talk ham.. all your suffer shey u nogo enjoy ham......... palava palava palava wahala wahala wahala no dey finish do your best and leave the rest

1 Comments

Leave a comment

You may also like