Champion
Champion

Champion_am a champion now

Champion_am a champion now

12 Plays

09 Jul 2021

2 am a champion now an an RAP I gave my life to Jesus i gave my soul to Jesus i gave my heart to Jesus my body na 4 Jesus na him dey my mind wen dey burst my brain, wen dey give me all d vibes, lyrics, songs wen i dey sing ya back in d days they taught i cannot make it they faught me all around them say where dis guy come from he think say he know music them say who b u where u dey where u come from them say dis broke nigga think say he know music music is all about money them say see him head see him mouth see him teeth he nor even brush come studio them say him nor sabi play instrument talkless he wan sabi sing but i gath on knees & started praying to God God of mercy how i go take start how i go take go how i go take dream how i go take plan then God told me that i should go & start learning instrument but do u know that them b wan finish me, them b wan kill me, dem b wan throw me away from music

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like