Rivers Ehioma

everday hustling

Rivers Ehioma
everday hustling

42 Plays

09 May 2021

hommis are struggling to survive nor be small stress o in d strrt if you nor strong 4 street u go choke o nor be joke o well is all gud hussy hussy well is all gud hussy hussy a bobby make u live bobby If nor get moni dem nor go call u hubby na d moni be dem girls hubby so u beta me serious oh yeah u beta be focus mark me good wella abeg cos I nor fit carry last o yes o ....my God bless us guide us in d street save us forward ever we move yo quiters never win winners nor dey quit o am a winning I swear I nor quit o u see am been pursue with the problem I can solve am so Bless o super fly we ma bolling cos we ma praying o I nor dey look uche face uche ma nor fine ko moni on my mind ko my baby said am feeling yo cos I just drop her with benz o hallelujah hossana

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like