Ewosky

run am for us

Ewosky
run am for us

9 Plays

24 Apr 2021

yo ewosky hustling matters baba abeg run an for us 😭😭 okkk let go baba abeg us weu go sch abeg mk you help us because g guyys don carry all the money we get run am for us oluwa i know wetin mens dey do i no ean chokk my hand cos i no wan rich for 5yrs cum go 6fit baba na your hand e dey run am for us na you be de sure plug no br say i dey para but atleast bmk joy dey everybody syd you no fit follow your guyy talk becos e dey caim g guyy oluwa no mk shame cover oluwa face yoo real matters Ewosky

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like