Cheers to Better Days
Francis DeusMama once told me my son life is not sweet She said Life is not a bed of roses my son note it But based on believe (BOB) I must make it Life is a risk but I’ve decided to take it Being on my grind 24/7 no taking of break I’m working hard to make it for family sake No competition, who get pass me no concern me Just won secure the bag and clear off all the bills on me Cheers to better days Success is on the way We working hard today to make echi a better day We must to am as insofar as we Dey work and pray Success is a must we no come this far just to fail Cheers to better days e no matter the way Juss wanna get the Dow and live my life a better way Those wey Dey hate on me tell em make dem get away Where dem Dey when I Dey soak garri all the day Lord I’ve been calling ur line, oluwa pick my call Na only you I know, baba you’re my all in all Put all my trust in u coz u no be like man at all I know say one day Na one day my own blessings go fall Chorus.. cheers to better days (cheers x4) Success is on the way (yeah x4) Cheers to bigger days (cheers x4) God will make a way (yeah x4) Was Born and brought up in the street i no be agebo Na okra we Dey chop along with alibo I don suffer for so long no be carry talk And that is why when they say shit I don’t give a fuck They don’t know the story They only know the glory They flock around when you’re rich but when you’re Broke you’re lonely Behind you they kill u but before u they’re holy Before you they’re holy Yeah they claim to be holy I put my God first Before I do anything nwanne I pray first I keep on praying to my God to open many ways I keep on praying to mah God to give me better days
Leave a comment
like the track my bro steady grindin CLOUT GANG 💯💯💯
Mama once told me my son life is not sweet She said Life is not a bed of roses my son note it But based on believe (BOB) I must make it Life is a risk but I’ve decided to take it Being on my grind 24/7 no taking of break I’m working hard to make it for family sake No competition, who get pass me no concern me Just won secure the bag and clear off all the bills on me Cheers to better days Success is on the way We working hard today to make echi a better day We must to am as insofar as we Dey work and pray Success is a must we no come this far just to fail Cheers to better days e no matter the way Juss wanna get the Dow and live my life a better way Those wey Dey hate on me tell em make dem get away Where dem Dey when I Dey soak garri all the day Lord I’ve been calling ur line, oluwa pick my call Na only you I know, baba you’re my all in all Put all my trust in u coz u no be like man at all I know say one day Na one day my own blessings go fall Chorus.. cheers to better days (cheers x4) Success is on the way (yeah x4) Cheers to bigger days (cheers x4) God will make a way (yeah x4) Was Born and brought up in the street i no be agebo Na okra we Dey chop along with alibo I don suffer for so long no be carry talk And that is why when they say shit I don’t give a fuck They don’t know the story They only know the glory They flock around when you’re rich but when you’re Broke you’re lonely Behind you they kill u but before u they’re holy Before you they’re holy Yeah they claim to be holy I put my God first Before I do anything nwanne I pray first I keep on praying to my God to open many ways I keep on praying to mah God to give me better days
You may also like