Chipee
Chipee

stay one side

stay one side

12 Plays

15 Jan 2021

chipee u no as e dey go nah no time just keep it steady bro ( hook 1 rap ) if u no dey talk about money I begg go one side with the way she dey wine she on fire I got my eyes on the paper men I can't deny it any thing for the dho men I'm gonna do it( rap 1 ) so far so good tell me how e go be 247steady chasing my dream a lots in my mind u no what I mean baby come closer u no I got what you need omo no time for all dis belli if you dey wait for my down fall your name Na igbelli some say I no go go far but nah di waia any girl for here were no won dance Biko na ga wela bless up to all my gees Dem dis year body go tell go tell dem dey won fall our hand but god pass Dem(vez 2 ) if you no dey talk about money I begg go one side with the way she dey wine she on fire I got my eyes on the paper I can't deny it anything for the dho am men gonna do it )yea wait see I no dey laugh with you o if I see were the money dey me I go go oo am in cloud 9 Biko bie sorom oooo cus this beat dey sheck me like ogogoro ooo if you dey feel me I dey feel you oo I just dey do wetin I suppose do ooo we go worry Dem dis year I swear oooo heating on my progress I no send you ooo

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like