Chipee
Chipee

e go shock dem

e go shock dem

9 Plays

12 Jan 2021

chipee yea our success go shock Dem dis year I swear our progress go off all of dem ( vaz 1 )yea e go shock Dem our progress dis year go off Dem Dem been try last year but god no gree Dem dis year dey won show again omo na thunder go fire dem yea I no won ear pim dis year any opportunitie were I see I go embrace dis year I won focus I no won look anybody face so if you no get better tin to tell me dis year I begg fante (yea e go shock Dem our progress dis year go off Dem Dem been try last year but god no gree Dem dis year dey won show again omo na thunder go fire dem )yea dis year nobody should step on my toes tomorrow get belli wetin e go born nobody knows I keep my game low dey observe tins around shout out to Ike the boss that's my big bro wait sher you dey wine me ni I just dey grand on my line no time for their story make money omo long life to my enymis Hennessy don cover my eyes so right now I no dey see shout to everyone one wer dey hustle for over sea men I got to tell you the truth omo e no easy but any how were e be brother just dey move and the Las tin I got to tei you nwanne always believe as I dey hustle also I dey chiko contact so that wen the blessing e go come e go come in abundance what's the problem babe tell me I'm gonna fix that cus no time I got my eyes on that big bag.dis year no new friends at all I keep my eyes open always arming to the top

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like