Moses

blessing

Moses
blessing

31 Plays

18 Dec 2020

i just want to go on long enough I know the hustle aint easy the hustle is rough all my boys DAT are there I shout to you4r support u all know i keep so deep in my heart I never slack never dull never play if uaint serious please bro get out of my way I aint just singing am trapping am listening all u hustling niggas out ther u better listen God I know say u go bless me but when the blessing go come me and my homeboys don dey suffer we need something to chop maga just cashout again he no dey pick my call small pikin wey just start hustle don't dey ball me I no won play I no won slack I no won dull even me sef I want to hustle I won to ball I won get money pass all of all I won get money on top money get money throw away make signs and wonders and audition come my way even mesef make I get babe wey dey take away

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like