16TEEN DAWG
16TEEN DAWG

WHO BE THE FUTURE ?

WHO BE THE FUTURE ?

10 Plays

27 Nov 2020

Who be the future? As you turning the hater of another man who be the future? As you wishing for the fall of another man who be the future? Wey all I want do is to promote the work of a brother man....... Who be the future? Who be the future? As adey studio preparing some real shit wey you dey my back just trying to real spit on my success........ Bro who be the future? Who be the future As I always pray to my maker Carry my bundle watch inspiration of Martin Luther Wey you carry urs watch porn...... Who be the future? Who be the future, who be the future? Yeah I know the real life is some real shit All I pray for is make I don't really geh pised At these ass wholes who think they are lit Wey all them do is carry their selves chase some chicks Who be the future? Wey you know sey there's no time Buh you carry womanising plus your grind Wey all I do is focus and wait sey make e sauce derr Buh you hating on me when you see sey amake foine Who be the future? When my control pae... Your control pae too You carry your own do mbaa sem wey I carry my own go school I pay my fees and I pay my dues. Who be the future? When you be D B Buh abi D C I dream make I buy jet wey go fly me in the sky Buh you paying for some uber wey ride you 1week for dubai Who be the future?

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like