Klassiq of Africa

Klassiq - Short Story

Klassiq of Africa
Klassiq - Short Story

5 Plays

24 Nov 2020

Klassiq Of Africa Of Africa Of Africa oh oh oh Ẹyin to laye eh duro timi na me know wetin my eyes don see I been dey count bur ọmọ e don pass three I stay under my tree, i dey under my beam i don dey dream of top ọmọ e don tey since i be like choir wey dey join voice sing hymns i wanna sit on the table and dine with kings remember me, I'm coming with my wings I dey pray for Grace i dey pray for Mercy i don dey hate because i get many bills I hope to change when i get the money Gasọ till morning, jaye till evening my haters don dey see, them don start to dey leave i been dey work i dey pray i dey try to achieve I know say one day i go get some relieve I'm starting to perceive, I've always been believing I've always been believing I've always been believing I've always been believing I've always been believing, I'm not trying deceiving my hommies dem gon grieving, my haters dem gon stealing I'm trying to get money, this gat me unbelieving but i know one day I'm gon topping theres nothing that's gon stop me the whole world sitting watching they wanna know what the hell is coming but my hood we say gunning in my room i know I'm humming oh oh oh Klassiq

1 Comments

Leave a comment

You may also like