Samson Sunday

dem do us bad

Samson Sunday
dem do us bad

44 Plays

10 Nov 2020

nw we land na no mans land dem do us bad, we no fit talk talk plenty u go enta sand protest ,dem dey pull triga home boiz wey calm no b real niggars if for say no be order dem no go shoot we niggars if my life no matta for my land I no fit go outside live make we live no just fall hand rapping and kidnapping no body dey safe we just dey hide like who dey cave u stay inside u no talk u think say u dey safe? one day na ur door e no go tay green and white BT nw red done get place can't air everything make dem no give me space luv 4 we land I die hard for her pls giv me air I can't even breath what d use of law if e no fit kill crime this time dem don too read us script make way for next to cum

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like