Øffìçìål Vårìøūz

#END_BAD_GOVERNMENT

Øffìçìål Vårìøūz
#END_BAD_GOVERNMENT

8 Plays

08 Nov 2020

nawa oo nawa oo 9ja na country ahbi na poultry e sumhw sounds funny cuz am just naughty make una end sarz b4 we shutdown d country no b joke boys d do wen Una no tell us sorry boy steal garri dem lyt am fire Una d steal dey feel messiah na truth ah talk am not a lier Una beta change or na hell fire 20th October Sarz enter lekki dem start d shoot no b small youths dem kill boys no get joy we no d steal na wetin make us vex go do parliatives and 4 d fucking government wey say youth lazy buhari shut up ur mouth you are crazy many youths waste dem tym go service but u no give us work u get mouth still say am lazy and 4 d fucking governor or plateau state wey keep food 4 store live us dey squeeze face na small trouble weyu don face d real 1 dey come u beta run race we no go gree till Una end sarz open borders make food no scarce make we go learn make sch resume fast make d government amend make we grow fast

1 Comments

Leave a comment

You may also like